I WONDER WHY, PEOPLE ABUSES EXCLAMATION MARK
IMAGINE ENGLISH, TELL US SAY NA ONLY ONE WE SUPPOSE DEY USE
EXAMPLE- O WHAT A LOVING HATE!
PEOPLE DON ABUSE EM FINISH
I AM ARRIVED!!!!!!!!!
ABEG TELL ME, WHY THIS ONE(!) NO GO THIN
I KNOW SAY BEFORE DEM BORN ME, THE EXCLAMATION MARK NO THIN REACH THE ONE WEY DEY UP BEFORE
BUT NOW WEY DEM CON DEY ABUSE EM, NASO E CON THIN REACH THIS SIZE(!)
I WONDER HOW IT WILL LOOK LIKE IN 2015
THE EXCLAMATION WILL BE FACING UP(i) OR EVEN DEPRECIATING LIKE(.) BECAUSE DEM DON FINSH THE ONE DEY ON TOP
ABEG, LEARN HOW TO MAKE USE OF THE EXCLAMATION MARK ELSE IT NEVER COME TO THIS PLANET EARTH AGAIN CAUSE YOU MISUSED IT
AS FOR ME AND MY FAMILY,WE WILL NEVER MAKE THE EXCLAMATION MARK REGRET OF COMING TO THIS PLANET EARTH
DO WHAT YOU CAN DO TO SAVE THE LIFE OF THE EXCLAMATION MARK FROM DRYING UP
I DON TALK MY OWN O
USE IT WISELY! (IN A CHILDISH VOICE)
I STUDY IN OLABISI ONABANJO UNIVERSITY (O.O.U)
I AM STUDYING MASS COMMUNICATION
I HAVE A MUSICAL CERTIFICATE FROM WITBELLS INSTITUTE OF MUSIC
I HAVE GONE FOR MANY SHOWS THAT IS I SING, MASTER CEREMONY(MC), DANCE.
I WRITE STORIES, I AM A SONG WRITER
I LOVE TRAVELING
I LIKE KEEPING FRIENDS
SINGING, DANCING, STUDYING ENVIRONMENTS
I AM HUMBLE
I LEARN FAST
I AM A PLAYWRIGHT
I AM A SONG WRITER
I AM VERY JOVIAL
I GIVE MY BEST WHEN IT IS NEEDED
I DON'T PLAY WITH WORK
WHEN IT IS TIME FOR ME TO PLAY, YOU WILL SEE THE BEST OF ME
I ALSO EDUCATE PEOPLE ABOUT WHAT THEY DON'T KNOW THAT I KNOW OF